Don Dada
Timaya Lyrics
Jump to: Overall Meaning ↴ Line by Line Meaning ↴Don dada uhh yeah
Don dada uhh yeah
Na we be don dada
Uhh yeah uhh yeah uhh yeah uhh yeah
Yeah don dada uhh yeah
We be don dada uhh yeah
Na we be don dada
Uhh yeah uhh yeah uhh yeah uhh yeah
Telli mi telli me telli me how you feel eh
The people you dey help say na dem go fuck you up eeh
Make una telli me telli me telli me how you feel eh eh ai leggo
The people you show love to na dem go fuck you up eh
Today broke is a fuck up ehn
I get guys weh I bring up
I pick dem from the bus stop
Now if I call them no dey pick up for the gbedu weh we dey
All these guys weh dey insult continue
So nice and I won't stop
My level can never drop
I'm their role model I'm their big boss for the gbedu weh we dey
Ooh oo all the money weh I get I wanna hold it
I don't wanna go to the club one night and blow it hear me now
Yehh The best investment is on yourself oo
I don't wanna hear say nobody come pick my call no more
What's my name Leggo don dada chulo eh
Say again don dada
What's my name Call me don dada
Chulo don dada
Chulo I be their don dada
What's my name don dada
Say again don dada right
What's my name leggo
Cal me don dada
Say my name don dada
Leggo
Everyday everyday everyday I just dey go
No time no time
Dem dey hate, dem dey hate
Dem dey see say me I get so much loving
I don't understand how you help a brother
And he turn him back on you
Every day still I die they can never see me fall, that one na lie
Ooh oo all the money in the world I wanna hold it stoopid
I don't wanna go to the club one night and blow it hear me now
Yehh! The best investment is on yourself oo
I don't wanna hear say nobody come pick my call no more
What's my name Leggo don dada papi
Say again right ouh don dada papi
What's my name don dada consur
(Don dada right I be their don dada
What's my name chulo eh don dada
Say again don dada right
What's my name leggo
Cal me don dada
Say my name don dada
Leggo
I love me stoopid stoopid papi papi great chulo
Right
Overall Meaning
The song “Don Dada” by Nigerian artist Timaya speaks about the struggles and successes in life as a successful person. The catchy hook “Don Dada uhh yeah” is a nod to the Jamaican slang term “Don Dadda,” which refers to someone who is considered the ultimate leader or boss. Timaya uses this term to assert his dominance and power as a successful person who rose from humble beginnings. In the verses, Timaya talks about how people he has helped in the past have turned their backs on him, showcasing the harsh realities of life as a successful person.
The verse also talks about how Timaya picks up people from humble beginnings to help them become successful, but they end up abandoning him. Despite these struggles, Timaya is determined to keep his head high and never let anyone see him fail. He emphasizes the importance of self-investment and being in control of one's finances, rather than wasting money on frivolous things like clubs. In the end, Timaya reaffirms his dominance as a leader and boss with the repeated chant of “Don Dada.”
Line by Line Meaning
Don dada uhh yeah
Celebration and affirmation of being a top figure and a leader in the industry
Na we be don dada
Pride in being the best and most successful in the game
Telli mi telli me telli me how you feel eh
Asking others to share their feelings and emotions
The people you dey help say na dem go fuck you up eeh
Sometimes people you help can turn against you and betray your trust
Today broke is a fuck up ehn
Being broke is a disappointment and a setback
I get guys weh I bring up
Helping others to succeed and rise to the top
My level can never drop
Confidence in maintaining success and staying at the top
All the money weh I get I wanna hold it
Desire to hold onto one's wealth and not waste it
The best investment is on yourself oo
Investing in oneself is the most valuable and worthwhile investment
What's my name Leggo don dada chulo eh
Reinforcement of being the top figure and leader in the industry
Everyday everyday everyday I just dey go
Working hard every day and persevering
Dem dey hate, dem dey hate
Jealousy and hate can come from others even when you succeed
I don't understand how you help a brother
Confusion and disappointment when those you help betray you
All the money in the world I wanna hold it stoopid
Desire to hold onto wealth and not squander it foolishly
I love me stoopid stoopid papi papi great chulo
Confidence and self-love expressed in various ways
Lyrics © O/B/O APRA AMCOS
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight itncG1vNJzZmirn6O2pLTIrapnm5%2BifLe1w56maIyZoq66rY59pqeXdJaxog%3D%3D